Bnxn & Ruger – POE
Music Mp3
Nigerian renowned music artists, Ruger & BNXN fka Buju, drop a brand new joint project titled “RnB.”
POE is the number two song on this project, and it was released on the 18th day of April, 2024.
To conclude, the lovely project was licensed & released under Blown Boy Entertainment, T.Y.E, and EMPIRE.
Download and enjoy.
POE
Bnxn
Catchy Lyrics in POE
(Ob', Obah)
(What dem-a say?)
Mm-mm, mmm (ye-ye)
(Rock)
(Mm, mm, oh-no, oh-no-no, no-no, no)
(Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo)
(Olo-lo-lo-lo, lo-lo-lo) (ye-ye)
Tunbo-tunbo, gbaskẹlẹbẹ o, which one I go chose? Ah
Just wan nenepo ('po)
Ko ma fi mi denge pose (pose)
I say "Make you dance with me, make you no go dey jonze"
I swear, you dey poe
You no know as e dey go, ah
Tunbo, tunbo, gbaskẹlẹbẹ, which one I go chose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose, ah
I say, "Make you dance with me, make you no go dey jonze"
Ah, I swear, you dey poe
You no know as e dey go (ye-ye)
(Mm-mm)
Baddie o, with all due respect
See brother wey dey knack you, no get sense
'Cause he never jam you to full extent
MAIN ARTIST |
---|
ABOUT BNXN |
---|
Daniel Etiese Benson, known professionally as Bnxn and formerly Buju, is a Nigerian Afro-fusion singer, songwriter and record producer.
FEATURED ARTIST(s) |
---|
Ruger |
POSTS BNXN FEATURED |
---|
LATEST FROM BNXN |
---|
RECENT POSTS |
---|